Brymo – Patience And Goodluck

Brymo Patience And Goodluck

Brymo – Patience And Goodluck Lyrics

Artist: Brymo
Song: Patience And Goodluck

If you get drunk he go be like say you don’t know enough
And if you smoke grass he go be like say you won know alot
But I know something wey you know no at all
Say to take time you go make time I talk am before before

Some people know say
Say the drug for sorrow na attitude
If you wait you go soon find out say
Goodtimes go come around again

Patience and goodluck
Dem dey close like hair and skin
If you love somebody
Only to find say you no love them again

And the fire wey dey burn don quench
You no feel am again
Well me I know say the passion wey die
Fit to rise again

To take time, you go make time
I dey talk am again and again
Some people talk say
Say to wait, na a waste, na pain

If you try you go soon find out say
Good things go come
And here to stay
Patience and goodluck

Dem dey close like hair and skin
Some people talk say
Say to wait, na a waste, na pain
If you try you go soon find out say

Good times go come around again
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Brymo Lyrics – Patience And Goodluck

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2018