Brymo – Black Man, Black Woman

Brymo Black Man, Black Woman

Brymo – Black Man, Black Woman Lyrics

Artist: Brymo
Song: Black Man, Black Woman

This love from the very beginning na taboo
I dey for you
You dey for me
Like the sun and the earth

And this kind of responsibility
Na for few
We carry our matter, ah
For head

If na the days of our fore fore fathers
The way we dey live dem go call us Messiah
Like Amadioha
Like Sango and Oya

But I be black man
I bend the whole town
To impress some crazy clown
Wey dey spread the hate around

Black man
I own the whole town
To impress some silly clown
Wey dey spread the hate around

I forget to care for my own
I carry the problem of the world
But I no care to solve am for my own
I dey show, I dey buy, I dey owe

Na society dey enforce the rules
But na woman dey dictate the rule
Na wetin man go do
Na to break the rules but for good

And you be black woman
You wear your pain like amour
You take your luck and lock up
You say na man get the f#ck up

Black woman
Na you get the whole town
To impress some silly clown
Wey dey spread the hate around

You forget to care for your own
You carry the problems of the world
But you no care to solve am for your own
You dey, you dey jolly

You dey pose
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Brymo Lyrics – Black Man, Black Woman

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2020