![Bryann Andale](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/bryann-andale.jpg)
Bryann – Andale Lyrics
Artist: Bryann
Song: Andale
Je ka lo sere
All the fine kele wanna come my way
One be anabellla, one be folasade
And I tell the girlie say
Baby Andale
Andale o, Andale
Andale o, baby andale
Chop the money
Awanifowosere
And I tell the girlie say
Baby Andale
Okay mek you bounce yuh body
Faaji, faaji say mek we shak bacardi
The way you moving this your body
Say you got the sauce
Very soon you go know what’s up
Okay mek you bounce yuh body
Faaji, faaji say mek wе shak bacardi
The way you moving this your body
Say you got the sauce
Vеry soon you go know what’s up
I say Wetin dey play
Dance to my rhythm like Sunny Ade
When I give it to you baby no sere
Oya rise your faaji-meter
Party after party
Andale o, Andale
Andale o, baby andale
Chop the money
Awanifowosere
And I tell the girlie say
Baby Andale
Come into my corner
Anything we do I no go talk am (Yé)
I go give you assurance
Make I treat you like ajebutter
Okay, baby let’s go
Make I show you things
Wey you no know
I go give things
Wey go sweet like dominos
Long as you no leave me S-O-L-O
Okay mek you bounce yuh body
Faaji, faaji say mek we shak bacardi
The way you moving this your body
Say you got the sauce
Very soon you go know what’s up
Okay mek you bounce yuh body
Faaji, faaji say mek we shak bacardi
The way you moving this your body
Say you got the sauce
Very soon you go know what’s up
Je ka lo sere
All the fine kele wanna come my way
One be anabellla, one be folasade
And I tell the girlie say
Baby Andale
Andale o, Andale
Andale o, baby andale
Chop the money
Awanifowosere
And I tell the girlie say
Baby Andale
I say Wetin dey play
Dance to my rhythm like Sunny Ade
When I give it to you baby no sere
Oya rise your faaji-meter
Party after party
Andale o, Andale
Andale o, baby andale
Chop the money
Awanifowosere
And I tell the girlie say
Baby Andale
Okay mek you bounce yuh body
Faaji, faaji say mek we shak bacardi
The way you moving this your body
Say you got the sauce
Very soon you go know what’s up
Okay mek you bounce yuh body
Faaji, faaji say mek we shak bacardi
The way you moving this your body
Say you got the sauce
Very soon you go know what’s up
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Antwoine Hill & Bryann Trejo & Triple Thr33 – In Spirit and in Truth
Bryann Ryanz – Lies
Bryann Lyrics – Andale
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Andale
Release Year: 2021