![Broda Smartboy Bizzy](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/broda-smartboy-bizzy.jpg)
Broda – Smartboy Bizzy Lyrics
Artist: Broda
Song: Smartboy Bizzy
When I dey strived to hustle
Na you give me hope to start oo
Even when I fall you dey hold my muscle
You are more than enough
Mama no dey you dey back me up oo
If na my matter you go never give up
Make dem give you applause
Bridge:
If not for you
Wetin I go do
Let me acknowledge you
Want to promise you, Will always be with you [always be with you
If not for you
Wetin I go do
Let me acknowledge you
Want to promise you, Will always be with you
No Matter What Ever You Do
No Problem What ever You Do
No Matter What Ever You Do
No Problem What ever You Do
Verse 2:
You dey cut my hair
Anytime am sick you dey press my shirt
When am gone to school you dey do my work
Pelu gbogbo nkan, o wa pelumi
Say you never give up always there for me
You are more than enough
O wa so fun mi pe
Say you never give up ooo
Bridge:
If not for you
Wetin I go do
Let me acknowledge you
Want to promise you, will always be with you [always be with you
If not for you
Wetin I go do
Let me acknowledge you
Want to promise you, will always be with you
No Matter What Ever You Do
No Problem What ever You Do
No Matter What Ever You Do
No Problem What ever You Do
Ola Gbara Shifon Wufer Gifefum
Smartboy Bizzy
©2021
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Leotrix – Lovin U
BlasterJaxx – Legion
Broda Lyrics – Smartboy Bizzy
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Broda
Release Year: 2021