Brizzle Man – Fans

Brizzle Man Fans

Brizzle Man – Fans Lyrics

Artist: Brizzle Man
Song: Fans

I know tonight i will there for my friends only
Dis is d stage am one
All i do is loving somebody
Someone broke my heart

All i do now i don’t love
Am afraid, i dey para
Am afraid of my friend
Bongo on his rate

So many people bad mouth me think say
So many people talk say watin he dey sing
Me i no sabi sing dis song
But me i dey try my best to do

No dey bad mouth me
No dey bad, no dey bad
No dey bad mouth me
Just dey appreciate say i dey drop something

I bе bad boy, am a bad boy
Am a bad boy, good boy, bad boy
So many things wey people don do for dis lifе
Make dis life tire me

But am trying hard to work hard
People dey chase me, people dey find me
Dem want make i do work with dem
But i no want do

Am here today to say am happy fans
Although d work no eazy me i no
People no say d thing no eazy
People shout say watin d guy sing

But me i no dey shout
Any song na song make you hear
Even though na small pikin sing am
Please appreciate to hear am

Dis thing he no eazy
Dis thing he no eazy
To become celeb hard o
To become celeb hard o

No be one dey job no be one
No be one dey job no be one
Hmmm unnn
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Brizzle Man Lyrics – Fans

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2023