BADTHESOUNDBOY – Temper

BADTHESOUNDBOY Temper

BADTHESOUNDBOY – Temper Lyrics

Artist: BADTHESOUNDBOY
Song: Temper

Pon di waistline
Bum bum wicked
Whine and Koch
Make your body do am

This no be gongo aso
But baka din lo oh
As e dey be she just dey shout woah woah
Girlie no dey make noise Noo

No go let landlord know oh
Girlie no dey make noise Noo
You know mi police sey she wanna get my gbola
Gimme that thing hitter man I want original

She put am for the mouth wey she go down on a n#gg#
The way she do me make I close eye like ruger
She just dеy blow blow blow like Osama
And if you hear give mе gimme gimme Salma

Better whine your waist better gimme python dance
Make I show you real bad boy original
Your matter
E dey mental

Cooloo down
Cooloo Temper
You no go fit to
Scatter my dada

Na gorimapa
Wey dey my head now
Wuru wuru (Dont do me corny)
Ja mukulu (come let’s dance)

Elikuma ( girls name)
Osakuwa (girls name)
Poto poto
For my white oh (don’t stain my white, Asin don’t embarras me)

I fit to kpain for your matter oh
I wan dey for your matter yo-yo
From yaba to osapa
Dem call me woman wrapper

Girl your body hotter than a sauna
Make you give a man
Killamiti all night
See my girl Fiona

Come now make you gimme dutty whine
You know mi police sey she wanna get my gbola
Gimme that thing waiter man I want original
She put am for the mouth wey she go down on a n#gg#

The way she do me make I close eye like ruger
She just dey blow blow blow like Osama
And if you hear give me gimme gimme Salma
Better whine your waist better gimme python dance

Make I show you real bad boy original
Your matter
E dey mental
Cooloo down

Cooloo Temper
You no go fit to
Scatter my dada
Na gorimapa

Wey dey my head now
Wuru wuru
Ja mukulu
Elikuma

Osakuwa
Poto poto
For my white oh
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

BADTHESOUNDBOY Lyrics – Temper

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2023