![AudioFriday Gimme Money](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/audiofriday-gimme-money.jpg)
AudioFriday – Gimme Money Lyrics
Artist: AudioFriday
Song: Gimme Money
VERSE 1
You don chop correct beans
With beta bread wey soft?
You don enter inside butter
When the bread dey hot?
So le je agemawo 25 lekan na
Oro yi ma se Pataki o
E tetile ke ma gbo
ph#rm#cy no get medicine
But dem det sell fresh bread
Dadi lati don marry
And e get 10 girlfriends
Dem dey collect vaccines
Wey dem never test well yеt
And I just dey observe thеir shots
I be like Ter Stegen
If you no sabi me
Make you try dey sabi me now
Na me bin mess for dah elevator
Wey you dey frown
Cos’ i dey bald
You no want gimme your number
Na so i drop the mess
For am undercover
Before she no wetin dey happen
I don comot for there
And the package wey I been drop
No be for here
When i do this beat
I no get any chorus for am
Na so i go my padi side
Wey him name na sugar
E say make i sit down
Roll po make we kill am
Na so we hit am
Sugar say shey e dey feel am
Say if we hear the beat wella wella
We go feel am
My padi come talk say
E dey hear something now
E say
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
Abegi o
Abegi o
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
Abegi o
Abegi o
VERSE 2
My dealer dey do me well
Because e dey collect transfer
100 thousand naira loud
100 thousand naira chow
If i don do am like dat
I go chill
And i can’t shout
I fit dey do anyhow
Pocket am put am ground
Holy communion wine
Mix am with small codeine
Aje
Na elele combination to sweet
Ohun lon pe ni koko
Ton fin pogi
We go just sell the Bobo
For industry
As i dey rap dem dey vex
Boi dem no get joy
And like team wey lose match
Una no get point
I’m out here everyday
When I’m killing ’em bars
I don tey for this tin
See wetin i observe
No be everybody dey cream their yansh
Toto wey dey find money
Go see prick at last
If dem tell u say
I sabi pass beans
Na scam
Wey go blow last last
But if you
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
Abegi o
Abegi o
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
Abegi o
Abegi o
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Elaine Duran – Binibining Filipina
BoofPaxkMooky – Torch
AudioFriday Lyrics – Gimme Money
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2021
https://www.youtube.com/watch?v=ixpqbrB6fpI