Atee sole – Ways

Atee sole Ways

Atee sole – Ways Lyrics

Artist: Atee sole
Song: Ways

WAYS MUSIC LYRICS
Low-Lifers ,Big minders
If knowing God is being righteous this so called cursed boys would’ve been pastors
They call us pagans but pastors daughters like us

Look at all the gifts dem pack for jeans dey try locate our bus stops
Still we no go pay for transport
But I hope all they offering no be offering ?
Cos na there God go vex for me

And by then who go beg for me?
The girls wey dey spend for me?
Boys want chop life live free[Lord!
Drop top is a black Benz and the back seat’s two chicks[Lord!

Mumcy new crib[Lord!
Is a lot of things that a ghetto kid would’ve really asked for
But the simple things that are really free we still dey give in thanks for
Nobody want carry last cos for ghetto gospel na sin

And tha holy bible dey tell us make we no rush the life until God go come do Him thing
While our girlfriends living their dreams
Cos one sugar been busy buying her everything that she needs
Wetyn we no go see for street?

Ehn?
Weytin we no go see for street?
Yeah x8
Grind up

Get this paper ‘fore my time’s up
9-5, 24hours boys dey hustle hard like ‘is nomore way
Sun down to the sun up
Gotta get it

Gotta get it any means necessary like ‘is nomore way
Grind up ,get this paper ‘fore my time’s up
9-5 ,24hours boys dey hustle hard like ‘is nomore way
Sun down to the sun up

Gotta get it
Gotta get it any means necessary like ‘is no’ …
You see ehn?
Black boy want win

Black boy get dreams
Black boy want everything wey him parents dem been no give
So therefore black boy no sleep
Steady chasing that paper with different dead faces on

From slave ships to grave shifts
For another people home
And somehow the situation just dey f*ck up my days
But black boy never change

See I’m too stuck in my ways
Word up to Jay’
With all of the talks in my face
I know they hoping I fail

I see the snakes in my space
If they seen the times that I pray
They wouldn’t f*ck with the grace
But f*ck with the man

If dem tell you say e easy bro na setup sharply change your circle mehn
Cos if dem truly love you dem go really tell you how e dey be for jungle mehn
If dem tell you say e easy bro na setup sharply change your circle mehn
Cos if dem truly love you dem go really tell you how e dey be for jungle mehn

Yeah x8
Grind up
Get this paper ‘fore my time’s up
9-5, 24hours boys dey hustle hard like ‘is nomore way

Sun down to the sun up
Gotta get it
Gotta get it any means necessary like ‘is nomore way
Grind up ,get this paper ‘fore my time’s up

9-5 ,24hours boys dey hustle hard like ‘is nomore way
Sun down to the sun up
Gotta get it
Gotta get it any means necessary like ‘is nomore way
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Atee sole Lyrics – Ways

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Old Sole Park
Release Year: 2021