
ASTROKULTURE – GRACE Lyrics
Artist: ASTROKULTURE
Song: GRACE
Say i don start to
Think again
Coz e be like say
Na only my matter
Wei just dey burst their brain
If i start to
Level up
Them go say
I no dey
Dey my lane
So i thank god
For blessings wei
Dey come my way
So i can’t complain
Na to double hustle
Everyday
Coz if money no fall
Say nobody go dey call my name
As you listen to my song
I just hope say
You dey hear the pain
I dey try to double up
But this hustle sef dey
Cause migraine
E dey burst my brain
Say as long
As night go dey
I believe say
Day go break
Goddie no go gimmе
Watin i no fit take
Make them stop
Dеy eye my grace
Say me i gats shayoo
Say me i gats shayoo
Say as tough
As it may be
As this la la
Dey with me
Inspiration no go
Finish for body
I go blow
And stay happy
Say me i gats shayooo
Say me i gats shayoo
Say hennessy
Dey sweet body
So me i want my
Money
Coz i no go like
To follow person
Gum body
Or to follow pesin
Beg pesin
Make these motherf#cking
Haters no go see pesin
Say me i don dey learn
Lesson
I be helper
I be helper
Till then cast pesin
Oluwa
Make e sure for me
Say i don start to
Think again
Coz e be like say
Na only my matter
Wei just dey burst their brain
If i start to
Follow up
Them go say
I no dey
Dey my lane
So i thank god
For blessings wei
Dey come my way
So i can’t complain
Say as long
As night go dey
I believe say
Day go break
Goddie no go gimme
Watin i no fit take
Make them stop
Dey eye my grace
Say me i gats shayoo
Say me i gats try shayoo
Say as tough
As it may be
As this la la
Dey with me
Inspiration no go
Finish for body
I go blow
And stay happy
Say me i gats shayooo
Say me i gats try shayoo
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Lil R Jab – Twisted
Tubescreamer – B Side
ASTROKULTURE Lyrics – GRACE
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2022