Alpha Ojini – Vigilante Bop

Alpha Ojini Vigilante Bop

Alpha Ojini – Vigilante Bop Lyrics

Artist: Alpha Ojini
Song: Vigilante Bop

Lock up the cops and gbes
Issakaba cover their mouth
With spiritual bandage
Kanayo put them in handcuffs ehn

Living in bondage
Which way?
Dillinger, break all the laws in raps
And i did it my way

Roll am, okpa
Stone am for head
Ojini…
Since nineteen sixty we dey hustle for five naira

We no see tafawa
So f#ck a prime minister
I no go shock if nnpc open mouth
Tell us forty k for forty litres

If i had a chance, i’ll decapitate these n#gg#s
And still detain all their family sha
Alausa dey dobale for governor
Governor dobale for party leader

Nigeria police fit hold igbo for hand inside club
Arrest you for smoking shisha
I still see one for osapa wey cork gun
Because him wan ask us for particulars

After one hour na small photocopy put n#gg#s for soup
And na money kill am
Abba kyari oga dey find hushpuppi
But him commissioner na criminal

E dey do me like say make i turn issakaba
On top this olopa matter
Pull up for panti with six hundred n#gg#s
Dpo dey office dey chop amala

Bubu keep face like jonathan for campaign
E enter office e turn abacha
Everybody don curse am tire
E go hold am, insha allah

Heavenly felony, you know the matter
Abobbi i dagbo olopa
Cemetery nemesis, put them in agony
They carry abba kyari

I wish say, i wish say na me carry am
I for don stain all him beret with egusi
They know say na me
I spit on their uniform

Use am take clean c#m
Ojini said i’m the hardest
My mummy said i’m the rawest
My papa dey craze, omo lawless

Odumodu shooting on duress
Never, never
I did it with clear head
I no need tramadol

Before i bleed on a cop
Omo get up
They’re getting me fed up
Na wetin my ipo tell me, na setup

The thing be like lay-up
They talk say odumodu murder the poor boy
Heavenly father, my opposition dey verandah
They dey there dey burn up

They see me dey come up
They put the body for my name
Them dey lock up
Koti been dey lock us

They collect my money
And them no need search us
Yes, yes
Issakaba comot their head with spiritual machete

Inec, pass me the plastic
f#ck this government
f#ck ‘em…
20-10-20, them think say we forget

2023, you go collect
Lock up the cops and gbes
Abeg comot yansh for there
f#ck your bag of rice

I no wan collect
See them for saloon
Don dey wash your head
sh#t is just more of the same

More or less
Boys in black still causing hold up
Every hundred meters na roadblock
Hustle must pure, them no go fit hold us

f#ck those boys
Bring that guy make i search that one
Odumodublvck na person wey dey carry pass one type
Past this point

Chukwu a gozigo gi
Yes…
Crusher no dey my body
Na the lighter way the force man seize

Light my bazz
For their checkpoint, i dey look them
They dey smoke crack, e cast
Imagine, olopa get mind to ask me anything for weekend

Me, i just lock up
He chook hand for my pocket
He see chewing gum, he chop am
These men dey f#ck up

Them don see say wetin dey my wallet na my last card
So the b#stard say make i transfer
The thunder wey go fire you still dey warm up
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Alpha Ojini Lyrics – Vigilante Bop

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022