Aj Vee – JABULANI

Aj Vee JABULANI

Aj Vee – JABULANI Lyrics

Artist: Aj Vee
Song: JABULANI

(Am in a benz)
Yeah
Am in a benz
Am in a rari

(Am in a rari)
How much you get
(How much you get)
No dey buga me

(No dey buga me)
I get e guys
(I get e guys)
Wey get e army

(Wey get e army)
My guys dey ball ball ball jabulani
(Jabulani)
Am in a benz

Am in a rari
(Am in a rari)
How much you get
(How much you get)

No dey buga me
(No dey buga me)
I get e guys
(I get e guys)

Wey get e army
(Wey get e army)
My guys dey ball ball ball jabulani
(Jabulani)

Pull up on nigas like waiting dey sup
(waiting dey sup)
Ajvee herе I’ll never giveup
(I nеver giveup)

Hustle or die we living it up
(Yes we leaving it up)
Heny and b#tches for all of my dogs
(Hey for all of my dogs)

Let’s go
How much you get self for pocket or bag wey you wan come dey come dey buga me
(Buga me)
n#gg#s be balling steady if i tell dem to pull up dey pull up like army

So many girls on my phone
They be calling me daily
And be calling me daddy
Like say na me born dem

But i just want to get my money
And stack it up as high as a valley
(Oh yes)
I be in the city all day all night and na positive vibes wey dey choke my side

Ride the wheels fall off and they can’t dull us
Call us cause we ride or die
Naso e dey be walahi
Keep it one hundred yes till d day i kpai

All my goons dey on site
Couple hot boys come close na your skin go fry
Am in a benz
Am in a rari

(Am in a rari)
How much you get?
(How much you get?)
No dey buga me

(No dey buga me)
I get e guys
(I get e guys)
Wey get e army

My guys dey ball ball ball jabulani
(Jabulani)
Pull up on nigas like waiting dey sup
(waiting dey sup)

Ajvee here I’ll never give up
(I never give up)
Hustle or die we leaving it up
Yea (we leaving it up)

Heny and b#tches for all of my dogs
(Hey for all of my dogs)
Diego forlan i no need penalty
Just give me a goal kick

JABULANI when I hit it
The vibe be like I did it puppy hush
Deceive a cracker collect all him money
I did it I own up

The feds have been knocking Odumodu why you do this
You dagbo the judge and dagbo the koti pause
Waiting dey sup
Omoh nothing dey sup na my niqqas dey ball egbon fall out your POS

(Fall out your pos)
Manager RORA WE NO DEY SOS
Fill up my cup
(Fill up my cup)

I Dey net am like ibrahimovic
Ajvee He pure forget the rumor we balling Lebron
Reeplay the gbedu Dey burst e Dey sup
Am in a benz

Am in a rari
(Am in a rari)
How much you get
(How much you get)

No dey buga me
(No dey buga me)
I get e guys
Wey get e army

My guys dey ball ball ball jabulani
Am in a benz
Am in a rari
(Am in a rari)

How much you get no dey buga me
(No dey buga me)
I get e guys
Wey get e army

My guys dey ball ball ball jabulani
Pull up on nigas like waiting dey sup
(waiting dey sup)
Ajvee here I’ll never give up

(I never give up)
Hustle or die we living it up
(we leaving it up)
Heny and b#tches for all of my dogs

(Hey for all of my dogs)
(Fall out your POS)
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Aj Vee Lyrics – JABULANI

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Jabulani [Explicit]
Release Year: 2021