Adams Mayy – Two Girls

Adams Mayy Two Girls

Adams Mayy – Two Girls Lyrics

Artist: Adams Mayy
Song: Two Girls

Ooi!
Shaky shaky
Shaky shaky
Shaky shaky

Shaky shaky (chai)
Ooh (marleyy)
Eehh
I don catch you

Shebi na’ him be your paster
Shebi’ na’ this be the church band
You come dey’ shake your nyash’ gon
I don’ catch you

Shebi na’ dem’ be the elders
Shebi’ na’ this be the ushers
You come dey’ shake your nyash’ gon (ok)
I get two girls (two girls)

Weh dey’claim say dem like me (ok)
But these two days (two days)
All of us play side game (ok)
One get two main boyfriends (boyfriends)

Na me be her side guy
Thе other one get two sidе guys (side guys)
Na me be the boyfriend
Last week i met one sister, sister!

Wetin be your number, sister!
I go fit rearrange ya’ sister!
Take my Naira, yauwa
I just baf’ up spray perf everywhere smell nice, i take off

See me for bravos (bravo!)
Marleyy you too sharp
All this while she dey look me (which one)
Oga the main chick main chick

She don catch me e red but she come do her own runs, mad o
I don catch you
Shebi’ na him be your paster
Shebi’ na this be the church band

You come dey’ shake your nyash gon
I don’ catch you
Shebi na’ dem’ be the elders
Shebi na’ this be the ushers

You come dey’ shake your nyash’ gon
(Ok.. Ok.. Ok.. Ok..)
Why you dey whine me
Why you dey whine me

I talk you say no be like this
I turn your friends come dey laugh me
Who tell you say dem dey eye me
I don fast and pray i dey wait for grace

She say she wan come dey my place
She say her boyfriend don dey craze
If you dey doubt come check her face
Midnight come i dey crash na

As a good boy i no wan nyash am
She come look my face say why na
Big daddy gimme that thing na
On God! I rearrange am

Change her style, readdress am
Morning come i escort am
My girl see me i no send am
I don catch you

Shebi’ na him be your paster
Shebi’ na this be the church band
You come dey’ shake your nyash gon
I don’ catch you

Shebi na’ dem’ be the elders
Shebi na’ this be the ushers
You come dey’ shake your nyash’ gon
(Its phat jamz baby)
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Adams Mayy Lyrics – Two Girls

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2021