Adams Mayy – Ba Da Tsoro

Adams Mayy Ba Da Tsoro

Adams Mayy – Ba Da Tsoro Lyrics

Artist: Adams Mayy
Song: Ba Da Tsoro

Look at the way that dem’ boys demma’ show anytime that we kinging n’gga (aha)
As of the way that we murder dem’ shows yea you know this takes something bigger (aha)
Shutting them down from city to city
Turn up the sound dem’ fi’ know that we willing (kai)

Look at the way girls dem’ feeling we flow they asking for more yea (ina’ ba’ da’ tsoro’)
See yea we came we saw and we conquer n’gga
Now demma’ crown me the king cos’ we pull the strings and make all dem’ girls dem’ halla’ halla’ (ina’ ba’ da’ tsoro)
See when you see we around yea is something special (huh)

Whеn we roll out the street we roll up somе skis
Make dem’ boys dem’ mental aha! (ina’ ba’ da’ tsoro’)
When we enter the place we mash up the place
Rocking on instrumental aha! (ina’ ba’ da’ tsoro’)

We give them phobia
We give them phobia
Infect them with syphilis and malaria syphilis and malaria
Eh!

I dey vex for sure (huh)
She i dem been talk say i dey beg for shows (yea, kai’)
2011 i no go ever deny
Now na forty thousand download weh my n#gg# dey bag (uhh, you sabi)

G. city best rap mc (yea)
Started from the bottom till i meet jay z (ooh)
Came up out the gutter dirty dirty
Now i reject their bars (objection sir, huh)

Shebi dem say i be a cheap mc (kai)
Na for bend down select i dey get all my flows (kai)
When i open their eyes suka’ ce’ well done sir
If you waka’ for here we go dey’ drown walahi (walahi’, ka’ ce’)

You can never beat this bro (ha)
No money for promo data file go host (huh)
And my padi’ padi’ fit help you build
Your foundation go ahead check the flow

In ka’ hadu’ da’ ni’ you go see humble guy
When i waka’ for road omo’ na white kaftan
This na’ epiphany mama dey’ pray for me
Cos’ i refuse to lose season na clean sh’t boy (toh)

One wrong step you go wound for leg (yea)
Ban’ da’ hardama’ you go make easy bread
And they thought i was done
But i be iron beans

Za’ su’ kwana’ dafu’ and i’ll be strong in the morning (agah)
Look at the way that dem’ boys demma’ show anytime that we kinging n’gga (aha)
As of the way that we murder dem’ shows yea you know this takes something bigger (aha)
Shutting them down from city to city

Turn up the sound dem’ fi’ know that we willing (kai)
Look at the way girls dem’ feeling we flow they asking for more yea (ina’ ba’ da’ tsoro’)
See yea we came we saw and we conquer n’gga
Now demma’ crown me the king cos’ we pull the strings and make all dem’ girls dem’ halla’ halla’ (ina’ ba’ da’ tsoro)

See when you see we around yea is something special (huh)
When we roll out the street we roll up some skis
Make dem’ boys dem’ mental aha! (ina’ ba’ da’ tsoro’)
When we enter the place we mash up the place

Rocking on instrumental aha! (ina’ ba’ da’ tsoro’)
We give them phobia
We give them phobia
Infect them with syphilis and malaria syphilis and malaria

Idan muka shigo gari
Babu mai iya gwada mu (kai)
Kafin nan in waso baiti (kai)
Sai an hada ni da dari (kai)

In na fara rarrabawa (na ce)
Kowa sai ya zo da moda (kai)
Domin za ku sha mamaki (kai)
Na koh hau dutsen mamaki (kai)

Na hango netsa ba baki
Na daura na kwance manchi (ka ce)
Na sake je gun baban ki (maye)
Na yafe ban son sadakin

Ga kudi dirjib a banki (maye)
When i drop this sh’t walahi (ci uwarsu)
No toilet ba flushing maye (ci uwarsu)
Ba shege ba shege (agayabaya, uh uhh)

Verse two verse two
Ana ji da ni (ji na ni)
In ka ja da ni
Akwai shan jini (shan jini)

Vampire i dey’ burn mic
Dem’ dey’ form burn fire (kai)
I dey’ kill beat
Dem’ dey’ kill one another (kai)

If you rub cream you dey’ bleach no be freshness
Ajebutter no dey’ run you go wound o
You dey’ form porshe with your blackberry (uh! uh!)
If i get chance i go chop their
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Adams Mayy Lyrics – Ba Da Tsoro

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2021