Zamar – Bad Energy

Zamar Bad Energy

Zamar – Bad Energy Lyrics

Artist: Zamar
Song: Bad Energy

Aayn Aayn uhmm
Badman jejeje
Coolu my stress stress
Ohhhh oh

Killi man jejeje
Killi man jejeje
Ohhhh oh
Badman jejeje

Coolu my stress stress
Ohhhh oh
Killi man jejeje
Killi man jejeje

So i say bad energy zoom zoom zoom
Nwafuleti boom boom boom
Whine it for me (aayn!)
Whine it for me (aayn!)

Bad energy zoom zoom zoom
Nwafuleti boom boom boom
Whine it for me (aayn!)
Whine it for me (aayn!)

Aayn!
Vеrse 2: if you no like me make you confess (confess)
No try me make i no vex (no vex)
No like me no stress (no stress)

This kind thing no dey correct (correct)
Me and you no dey connect (connect)
All the fake love wey you profess (profess)
The bad boy no go forget (forget)

So i say bad energy (zoom zoom zoom)
Nwafuleti (boom boom boom)
Whine it for me (aayn!)
Whine it for me (aayn!)

Bad energy (zoom zoom zoom)
Nwafuleti (boom boom boom)
Whine it for me (aayn!)
Whine it for me (aayn!)

Aayn!
Badman check no like stress
Werey like flex with fine girls
Werey call friends make dem come flex

Big man check
Big man flex
Every where set
25 girls for the party (party)

Gimme 5 girls for the nighty (nighty)
Time to rock all the shawties (shawties)
So i say bad energy (zoom zoom zoom)
Nwafuleti (boom boom boom)

Whine it for me (aayn!)
Whine it for me (aayn!)
Bad energy (zoom zoom zoom)
Nwafuleti (boom boom boom)

Whine it for me (aayn!)
Whine it for me (aayn!)
Aayn!
Ah be fine boy make we connect (connect)

Bad boy wey dey collect (collect)
The kind boy you no fit forget (forget)
Ah be starboy no be for here (for here)
Ah dey write songs make e for trend (for trend)

Ah go sky rock go the top 10 (top 10)
Ah be fly boy wey go obtain (obtain)
So i say bad energy (zoom zoom zoom)
Nwafuleti (boom boom boom)

Whine it for me (aayn!)
Whine it for me (aayn)
Bad energy (zoom zoom zoom)
Nwafuleti (boom boom boom)

Whine it for me (aayn!)
Whine it for me (aayn!)
Aayn!
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Zamar Lyrics – Bad Energy

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022