![Chuddy K Slow Slow](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/chuddy-k-slow-slow.jpg)
Chuddy K – Slow Slow Lyrics
Artist: Chuddy K
Song: Slow Slow
Hey, oh! oh! oh!
Hey, oh! oh! oh!
She dey make me kolo, i dey beg her for more
She dey kill me slow slow, i love you i no know
She dey make me fagbo o, i dey beg her for more

Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce)
Wa ja mi si girl i really like wetin i dey see
E be like say i shake some hennessey
And i know that you can see say you dey make me lose my mind
Girl if you don’t mind i wanna make you be my boo, be my boo
Girl i know i go make you satisfied
Girl na you be the one wey i give all my time
And i give all my cash
Oh girl, say na me be the one wey you go dey call maga
Ask me for cash and i go give you
She dey make me kolo, i dey beg her for more
She dey kill me slow slow, i love you i no know
She dey make me fagbo o, i dey beg her for more
She dey kill me slow slow, i love you i no know
Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce)
I really don’t know so much about you
But i know send anybody but you
I get this vacuum in my heart
Which still no one to fill but you?
Nwaoma you know i love you so much
And i wanna spend my whole life loving you
Girl na you be the one wey i give all my time
And i give all my cash
Oh girl, say na me be the one wey you go dey call maga
Ask me for cash and i go give you
She dey make me kolo, i dey beg her for more
She dey kill me slow slow, i love you i no know
She dey make me fagbo o, i dey beg her for more
She dey kill me slow slow, i love you i no know
Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce)
Baby wa o, ma ja mi laya, wada mi lohun
Wa gbe mi saya (2ce)
She dey make me kolo, i dey beg her for more
She dey kill me slow slow, i love you i no know
She dey make me fagbo o, i dey beg her for more
She dey kill me slow slow, i love you i no know
Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Bedemon – Serpent Venom
Ronseya – Feel Love
Chuddy K Lyrics – Slow Slow
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2017