![Larry Wealth Pain](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/larry-wealth-pain.jpg)
Larry Wealth – Pain Lyrics
Artist: Larry Wealth
Song: Pain
I go down on my knees and i pray to God
Oju ogun le baba shomilor
I don dey call you make you pick my call
Bi mo she lor ko sho mi bo
Gbedu don land kassala don dey burst o
I swear dey no fit minus my plus o
Normally we be the rybana ba sha
With my goons will smoke weed no be shisha
Sometimes I go dey on trips
Like person wey sick I go dey on drips
I gat nobody but i gat my Jes (sus)
Keep the hustle real till I make my dreams
Moti gbadura ni Koro
Moba olohun mi soro
Where my helper dey
Baba Jowo tomi so no
Agbelebu I no momagbe
Ibi made don don mo ma de be
Roramashe that’s what mama say
Very soon Omo mhi you go reach there
I dey try do wetin go pay me
Make I no go see wetin go pain me
If I no make am mama go blame me
Ti ba kowodele Omo gobe ni
When my guys dey pick one Baba God make I dey pick 2
Make he no better if I dey beef you
So many haters wey don dittle
Moma gbera lagbara JESU)
Make you hear me now
Make you feel me now
Baba God only you be my stamina
For your TV surely you go see me now
Make you no go shout
Make you no go doubt
Moti gbadura ni Koro
Moba olohun mi soro
Where my helper dey
Baba Jowo tomi so no
Oh lord of mercy
I say pray for your boi
I say pray for your boi o
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Daniel Radcliffe & Executives – I Believe In You
The Platters – Why
Larry Wealth Lyrics – Pain
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Pain [Explicit]
Release Year: 2022