
Zlatan – Fada Lyrics
Artist: Zlatan
Song: Fada
Your mama say make you no dey follow me again
I’m not I’m not
Your papa say if he catch me he go cut my head
Na why I no come your domot o
Baby me the love you give me sweet me
Adaobi i want to take you all around the world
Sisi mi oya farabale mu ijo o
I no wan know But i must meet your fada today
Fada
Your Fada
Fada
I must meet your fada today
Fada
Your Fada
Fada
I must meet your fada today
Nwa Ada nwa Ada you be my one and only o
Oyii na tu mu o make you no leave me lonely o
Asa ne nunu
E fe obula echolu I go me nu nu
Tell your Fada si ya che nu nu
Maka mu nu ba ta obodo nu nu iyo
I wanna be the one beside you imitate uwa fu ba gi ilo
Cos nobody fit to stop the love I have for you ??
Nwa che kwe ne be
See I get money money ogologo
It’s looking for me a nu m a call away
Gi ka na ache bekelebe iyo
Fada
Your Fada
Fada
I must meet your Fada today
Fada
Your Fada
Fada
I must meet your Fada today
Asa nwa baby you be my priority for life
I want to see your Fada
Mu na umu nna mu na bia to do something for your head o
We wan tv to see your Fada
Today today not tomorrow
We get money
We no dey borrow
Ngwa bia nu kwado be nu
A yin na bia ehh
E ma na efe ge me
When we see your fada
Fada
Your Fada
Fada
I must meet your Fada today
Fada
Your Fada
Fada
I must meet your Fada today
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Zlatan – Alubarika
Bella Shmurda & Zlatan x Lincoln – Cash App
Zlatan Lyrics – Fada
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Resan [Explicit]
Release Year: 2021