
Phavour B – Hammer Lyrics
Artist: Phavour B
Song: Hammer
God on the beat
Oluwa your blessings is noticeable on the boy
On a normally
Normally person go work as in dey pray yeye
So na why everyday my hustle no dey stop
Make i be juice wey dey hot
I go scatter my domot
Two seconds e go burst
Money sweet oh manya manya
Na to put am for pocket kpata kpata
Make the thing go wara wara
Everyday money plenty sarambada
Money sweet oh manya manya
Na to put am for pocket kpata kpata
Make the thing go wara wara
Everyday money plenty sarambada
Two seconds hammer me
Two seconds pay
E no dе hard u baba
Daddy mi oya nu nu
Two seconds hammer me
Two sеconds pay
E no de hard u baba
Daddy mi oya nu nu
For money i no kill nobody
Ooooooo i no kill nobody
Enemy dem go wan jealousy
For their head i de pop hennessy
For money i no kill nobody
Ooooooo i no kill nobody
Enemy them go wan jealousy
For their head i de pop hennessy
Bad belly no fit stop my shine
Poverty no fit kill my vibe
If i spend all my money e no concern you
Odogwu i don come online
Money sweet oh manya manya
Na to put am for pocket kpata kpata
Mek de tin go wara wara
Everyday money plenty sarambada
Money sweet oh manya manya
Na to put am for pocket kpatakpata
Make the thing go wara wara
Everyday money plenty sarambada
Two seconds hammer me
Two seconds pay
E no de hard u baba
Daddy mi oya nu nu
Two seconds hammer me
Two seconds pay
E no de hard u baba
Daddy mi oya nu nu
For money i no kill nobody
Ooooooo i no kill nobody
Enemy dem go wan jealousy
For their head i de pop hennessy
For money i no kill nobody
Ooooooo i no kill nobody
Enemy dem go wan jealousy
For their head i de pop hennessy
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Ruh Mor – U Fill The Void
JJ Koppe – DAKOTA
Phavour B Lyrics – Hammer
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2021