![Ofego E Be She](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/ofego-e-be-she.jpg)
Ofego – E Be She Lyrics
Artist: Ofego
Song: E Be She
O to the F to the E to the G to the O
I like her
Just the way she be
I like her
Just the way she be
Leave her for me
No be you dey follow me date her
Leave her for me
No be me and you dey pet her
I just dey wonder
Why people dey ponder
For we matter
Dem go talk and tire
Ehen
I like her
Just the way she be
E be she
Wey be the one for me
I like her
Just the way she be
E be she
Wey be the one for me
You wan quench our fire
E be you be liar
Free her for me
No be me and you dey love her
Free her for me
You no fit make us over
I just dey wonder
Why people dey ponder
For we matter
Dem go talk and tire
Ehen
I like her
Just the way she be
E be she
Wey be the one for me
O to the F to the E to the G to the O
I like her
Just the way she be
E be she
Wey be the one for me
I like her
Just the way she be
E be she
Wey be the one for me
E be she
E be she wey be the one for me
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Ofego – Know 4 Sure
Ofego – Girlo
Ofego Lyrics – E Be She
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
E Be She
Release Year: 2021