Tonyy Moe – Vanity

Tonyy Moe Vanity

Tonyy Moe – Vanity Lyrics

Artist: Tonyy Moe
Song: Vanity

I don dey feel pain, my people suffer plenty
Dem no dey see road, dem no know wetin be real
This life na cycle, history just dey repeat enself
Vanity pon vanity my people loose their sanity

You wey buy the first thing, na you get the oldest
All because of hunger Person kill en family
I just dey reason am, the thing just dey sadden me
Why you haffi kill another man for your greediness

Why you haffi snitch pon the mandem you brokе the code
Why you got no love inna your hеart
If you die today you leave everything behind
Make you show love to be people you see around

Tomorrow get belle,you no go fit abort am
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Tonyy Moe Lyrics – Vanity

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Vanity
Release Year: 2019