
Spyce – That lady Lyrics
Artist: Spyce
Song: That lady
Hook
I no dey lie she terrorize all of the guys walahi
One at a time shooting on sight she fit blow your mind
But if you take care of that lady she would hold you tight treat you right o yea
Verse 1
No love without money
She say if you get you’ve got to spend on me
Everything gats foreign ahah
She moving sexy like point and kill
Omoyi malo koba me I stand with you gallantly
Gidigbali tingba tingba li
Hook
I no dey lie she terrorize all of the guys walahi
One at a time shooting on sight she fit blow your mind
But if you take care of that lady she would hold you tight treat you right o yea
Verse2
Loving wey I get for you na tenderly
If dem try to fight you back to sender ni
Love inna my room this your package I need a good sage to come deliver me
I mean you
What you gonna do
When the girl them into you
But you rude
No get time for loving you but this girl done dey change your view aii
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Bon Jovi – Story Of Love
Julia Michaels – What A Time
Spyce Lyrics – That lady
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
That lady [Explicit]
Release Year: 2021