FYNEST TEMI – GOD ABEG

FYNEST TEMI GOD ABEG

FYNEST TEMI – GOD ABEG Lyrics

Artist: FYNEST TEMI
Song: GOD ABEG

Energee
Just because money no dey
Na why dem girls no wan dey
Na why dem no fit look in my face

Not to talk of coming to my place
So I give myself some brain
And I focus on my grind again
Cause If money no dey with you

No girl go stay with you
Don’t want be facing sapa
I just wanna be a baller
If you no dey sleep for night

You go know wetin I dey talk
As we dey open Facebook
Na so Mark dey block ham
A tun play Sporty bet

Na one game dey cut ham
But why life con hard like this
E no suppose be like this
God abeg God abeg

Na when we cashout hustle dey sweet
Them talk say no sweat no sweet
When I fall I go rise up on my feet
Na money dey stop many sh#t

You see this hustle of a thing
Omo no be easy something
We no too dey see credit alert
But everyday na debit alert oh oh

So many things wey we don try
Because we wan make this money
As we con dey find the money
We still con dey loose more money oh oh

Make we sha dey pray to God
Make e sha no forget us
We wey we no do juju
We wey we no do juju

Cause don’t want be facing sapa
I just wanna be a baller
If you no dey sleep for night
You go know wetin I dey talk

As we dey open Facebook
Na so Mark dey block ham
A tun play Sporty bet
Na one game dey cut ham

But why life con hard like this
E no suppose be like this
God abeg God abeg
As we dey open Facebook

Na so Mark dey block ham
A tun play Sporty bet
Na one game dey cut ham
But why life con hard like this

E no suppose be like this
God abeg God abeg
God abeg God abeg God abeg God abeg
God abeg God abeg oh God abeg oh God abeg
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

FYNEST TEMI Lyrics – GOD ABEG

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2023