Midey – Your Love

Midey Your Love

Midey – Your Love Lyrics

Artist: Midey
Song: Your Love

Young g. mozes
Major dan on the beat
Baby, this your love, na love, say e get taste oh
If e be you and i together walahi, e go make sense oh

Girl i no dey lie wetin i dey feel for my mind oh!
Say e be you all the time, e be you pon my mind oh…
Baby make you pass me your love ohhh
Baby girl i want this your love ohhh

Baby girl i need this your love ohhh
Baby make you give me your love ohhh
Oh my baby, make you pass your love ohhh (pass me)
Baby girl i need this your love ohhh (need you)

Baby girl i want this your love ohhh (want you)
Baby girl is you wеy i want ohhh (ohh yeah)
Girl i don dey wonder if you bе mami
Cause your beauty so bad, and i swear baby girl say e boss eyed me, ohh yeah

You be the only one person wey i want by me
My baby don’t leave, my baby don’t say me i’m tryna act funny…
See, my girl i wanna know where you know
Girl i wanna go where you go

See na true talk, i bring you good love, i bring you good love (ohh yeah)
My girl i wanna know where you know oh
Baby tell me yes no be know
I promise to stay there every day

Any matter sup i no go run away baby
Baby this your love, na love, say e get taste oh
If e be you and i together, wahali e go make sense oh
My girl i no dey lie wetin i dey feel for mind oh (omoge say na you, na you…)

And i offend you, i go tell you no vex oo oh
Yeah…
Baby, this your love, na love, say e get taste oh (e get taste oh)
If e be you and i together walahi, e go make sense oh

(e go make sense oh woah woah)
Girl i no dey lie wetin i dey feel for my mind oh! baby (oouu)
Say e be you all the time, e be you pon my mind oh!
Baby make you pass me your love ohhh

Baby girl i want this your love ohhh
Baby girl i need this your love ohhh
Baby make you give me your love ohhh
Oh my baby, make you pass your love ohhh (pass me)

Baby girl i need this your love ohhh(need you)
Baby girl i want this your love ohhh (want you)
Baby girl is you wey i want ohhh(ohh yeah)
Girl i want this your love ohhh

Girl i want this your love ohhh yeah yeah
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Midey Lyrics – Your Love

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Your Love [Explicit]
Release Year: 2020