
Holli Boy – Kasala Lyrics
Artist: Holli Boy
Song: Kasala
We dey smoke cigar
People dem talk say we prodigal
Even for my church na me wey dey play guitar
I look bad but me i be church n#gg#
Ffaa no to all girls wey dey play with my ffaa
Me i no go cheat me i love my rita
God bless me i want to help my mama
We dey cause kasala
If dem catch us we go call lagbaja
We dey shoot gun we dey wear agbada
Make we go gwagwalada
We dey cause kasala
If dem catch us we go call lagbaja
We dey shoot gun we dеy wear agbada
Make we go gwagwalada
Wе dey smoke cigar
People dem talk say we prodigal
Even for my church na me wey dey play guitar
I look bad but me i be church n#gg#
Ffaa no to all girls wey dey play with my ffaa
Me i no go cheat me i love my rita
God bless me i want to help my mama
Ffaa no to all girls wey dey play with my ffaa
Me i no go cheat me i love my rita
God bless me i want to help my mama
We dey cause kasala
If dem catch us we go call lagbaja
We dey shoot gun we dey wear agbada
Make we go gwagwalada
We dey cause kasala
If dem catch us we go call lagbaja
We dey shoot gun we dey wear agbada
Make we go gwagwalada
We dey smoke cigar
People dem talk say we prodigal
Even for my church na me wey dey play guitar
I look bad but me i be church n#gg#
Ffaa no to all girls wey dey play with my ffaa
Me i no go cheat me i love my rita
God bless me i want to help my mama
We dey cause kasala
If dem catch us we go call lagbaja
We dey shoot gun we dey wear agbada
Make we go gwagwalada
We dey cause kasala
If dem catch us we go call lagbaja
We dey shoot gun we dey wear agbada
Make we go gwagwalada
47 on the mix
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
OF LIMBO – Nicotine
Mark Ronson – Feel Right
Holli Boy Lyrics – Kasala
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Kasala
Release Year: 2021