![Hezgawd Enjoy your life](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/hezgawd-enjoy-your-life.jpg)
Hezgawd – Enjoy your life Lyrics
Artist: Hezgawd
Song: Enjoy your life
Pararirorarara
Ye ye ye ye ye
Mannnabadman
Anything i do dey must to talk o
Everywhere i go dey must to talk o
Wetin my eyes e don see i no fit hear am
Wetin my ears don hear i no fit see am
They wan to stain my white o
They see as i fresh dey come dey eye o
The money for bank dey make me fine o
Me i no send dem
Me i no send
I just dey live my life
They want to stain my white o
They see as i fresh dey come dey eye o
The money for bank dey make me fine o
Me i no send dem
Me i no send
I just dey live my life
Enjoy your life o
Enjoy your life o
Enjoy your life my brother
Enjoy your life o
Enjoy your life o
This life na jeje o
Enjoy your life o
Enjoy your life o
Enjoy your life my sister
Enjoy your life o
Enjoy your life o
This life na jeje o
You only live once that’s the code
I can’t come and kill myself
You do your own make i do my own
No dey do pass yourself
Good life yes i’m living that good life o
Good life yes i’m living that good life o
Mo jaiye mi jejely eni to lowo lon flenjo
Mo jaiye mi properly see me no dey send anybody o
Mo jaiye mi jejely eni to lowo lon flenjo
Mo jaiye mi properly see me no dey send anybody o
They wan to stain my white o
They see as i fresh dey come dey eye o
The money for bank dey make me fine o
Me i no send dem
Me i no send
I just dey live my life
Enjoy your life o
Enjoy your life o
Enjoy your life my brother
Enjoy your life o
Enjoy your life o
This life na jeje o
Enjoy your life o
Enjoy your life o
Enjoy your life my sister
Enjoy your life o
Enjoy your life o
This life na jeje o
Enjoy your life o
Enjoy your life o
Enjoy your life my brother
Enjoy your life o
Enjoy your life o
This life na jeje o
Enjoy your life o
Enjoy your life o
Enjoy your life my sister
Enjoy your life o
Enjoy your life o
This life na jeje o
Popodipopo pdapadipopo
Popodipopo papadipopo
Popodipopo papadipopo
Arararara orororo
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
eyescry – P.A.I.N
Yung Bob – Raining pain
Hezgawd Lyrics – Enjoy your life
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2022