Marvel – Double Dare

Marvel Double Dare

Marvel – Double Dare Lyrics

Artist: Marvel
Song: Double Dare

Huh yh yh yh yh
Ah ah ah i dey dare
Ah ah ah i dey dare
Ah ah ah i dey dare

Ah ah ah i dey dare
I’ve been chasing my paper at all cost o
Cus the problem dey follow man like convoy o
For this journey i don tire but i can’t stop o

Cus e plenty for my head like dandruff o
All nonsense i dey bear (ah hmm ah i dey bear ah)
Every night na tears (ah ah ah na tears ah)
Wise man said face your fears ah

When poverty double dares ah
Beat your chest and declare (ah ah ahn and declare)
Two sеconds e go clear ahn
Do your worst i dey darе ah

Eyes don red, e dey tear ah
My win go loud dey must hear am
Two seconds e go clear ahn
Do your worst i dey dare ah

Eyes don red, e dey tear
My win go loud dey must hear am
Dey must hear am
Win go loud dey must hear am

Ah dey must hear am
My win go loud dey must hear am
Ah i dey dare
Do your worst i dey dare

Ah ah ah i dey dare
My win go loud dey must hear am
Very soon bad boy go dey hot
Even enemies go dey talk

Say who do this one dem go shock
Oil dey my head wey dey pour
Very soon bad boy go dey hot
Even enemies go dey talk

Say who do this one dem go shock
Oil dey my head wey dey pour
Two seconds e go clear ahn
Do your worst i dey dare ah

Eyes don red, e dey tear ahn
My win go loud dey must hear am
Two seconds e go clear ahn
Do your worst i dey dare ah

Eyes don red, e dey tear
My win go loud dey must hear am
Two seconds e go clear ahn
Do your worst i dey dare ah

Eyes don red, e dey tear ahn
My win go loud dey must hear am
Two seconds e go clear ahn
Do your worst i dey dare ah

Eyes don red, e dey tear ahn
My win go loud dey must hear am
Dey must hear am
Win go loud dem must hear am

I dey dare
Do your worst i dey dare
E go clear
Clear now

Yh, win go loud dem must hear am
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Marvel Lyrics – Double Dare

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022