Boluban – Ma Wò Mí

Boluban Ma Wò Mí

Boluban – Ma Wò Mí Lyrics

Artist: Boluban
Song: Ma Wò Mí

Intro
Ma wo mi o ma wo mi
Ma wo mi o ma wo mi
Ma wo mi o ma wo mi

Ma wo mi o ma wo mi
E sha ma wo mi o ma wo mi
Ma wo mi o ma wo mi
Ma wo mi o ma wo mi

Ma wo mi o ma wo mi
Verse
When I talk wa ni iro
Say my mouth too dey run

Wa lo tun ti de but
See dem dem too dey dull
Cos I know what I saw
In my head no be small

To ba dele won ma so
Pe dem knew it all along
Prechorus
People like me we dey stubborn

First grade alakori
Everyday we dey summon
Call to baba God the powers that be
E mi gan o wa kere

If you dey pray make we dey fail
One thing that I will say is that
E sha ma wo mi o ma wo mi
Ma wo mi o ma wo mi

Ma wo mi o ma wo mi
Ma wo mi o ma wo mi
E sha ma wo mi o ma wo mi
Ma wo mi o ma wo mi

Ma wo mi o ma wo mi
Ma wo mi o ma wo mi
Chorus
E sha ma wo mi o

As you see me carry go
Me dey write my story o
Make nobody hold me o
Ni bo

E sha ma wo mi o
As you see mе carry go
Me dey write my story o
Makе nobody hold me o

Ni bo
Verse
You see I no come sere
Time go dey wey we go play

But for now I dey my dey
Yawa plenty no come my lane
Yawa plenty don’t involve me
I just wan be what I can be

We balling money callin
So no forming when you for me cos
Prechorus
People like me we dey stubborn

First grade alakori
Everyday we dey summon
Call to baba God powers that be
E mi gan o wa kere

If you dey pray make we dey fail
One thing that I will say is that
E sha ma wo mi o ma wo mi
Ma wo mi o ma wo mi

Ma wo mi o ma wo mi
Ma wo mi o ma wo mi
E sha ma wo mi o ma wo mi
Ma wo mi o ma wo mi

Ma wo mi o ma wo mi
Ma wo mi o ma wo mi
Chorus
E sha ma wo mi o

As you see me carry go
Me dey write my story
Make nobody hold me o
Ni bo

E sha ma wo mi o
As you see me carry go
Me dey write my story
Make nobody hold me o

Ni bo
Chorus x 2
E sha ma wo mi o
As you see me carry go

Me dey write my story
Make nobody hold me o
Ni bo
E sha ma wo mi o

As you see me carry go
Me dey write my story
Make nobody hold me o
Ni bo

E sha ma wo mi o
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Boluban Lyrics – Ma Wò Mí

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022