Obi xtra – Baby Yo

Obi xtra Baby Yo

Obi xtra – Baby Yo Lyrics

Artist: Obi xtra
Song: Baby Yo

[intro]
(skool on the beat)
(winner the highest producer)
Baby

Baby yo
Oh baby (iyo)
Baby (iyo)
Ah ya ga yaga ye (obi xtra)

This one no be juliet and romeo
Na nala and simba
I say make i carry u go to moon girl
Isi mba (eh)

And i meet you for tinder (hey)
Now i dey love u for summer (hey)
Even if na spring or fall my baby
I promise to love you for winter

[pre~chorus]
Is this love? (is this love)
Is this love? (yeah)
Is this love?

Wey dey knock for my door
E dey beg make e enter eh
Is this love? (is this love )
Is this love? (yea)

Is this love?
I don’t know but i know that this feeling is tеnder eh
Baby yo (baby yo)
Oh baby yo (eh)

Baby yo, yo , yo (baby yo!)
Baby yo (baby yo)
Oh baby yo (еh)
Baby yo, yo, yo (ah ya ga yaga ye ye)

Baby yo (baby yo)
Oh ma baby yo (eh)
Baby yo, yo, yo (baby yo!)
Baby yo (baby yo)

Oh baby yo (eh)
Baby yo, yo, yo (ah ya ga yaga ye ye)
She dey do shakara for dem
She dey do shakara dem oh noh

She say na me wey get her
She say na me be the one wey go take am
She dey do shakara for dem
She dey do shakara for dem oh noh

But she’s willing to give me
So i’m asking
Baby tell me
[pre~chorus]

Is this love? (is this love)
Is this love? (yeah)
Is this love?
Wey dey knock for my door

E dey beg make e enter eh
Is this love? (is this love)
Is this love? (yea)
Is this love?

I don’t know but i know that this feeling is tender eh
Baby yo (baby yo)
Oh baby yo (eh)
Baby yo, yo, yo (baby yo!)

Baby yo (baby yo)
Oh baby yo (eh)
Baby yo, yo, yo (ah ya ga yaga ye ye)
Baby yo (baby yo)

Oh ma baby yo (eh)
Baby yo, yo, yo (baby yo!)
Baby yo (baby yo)
Oh baby yo (eh)

Baby yo, yo, yo (ah ya ga yaga ye ye)
Baby
Baby yo
Oh baby (iyo)

Baby (iyo)
Ah ya ga yaga ye ye
Baby, baby yo (is this love, is this love)
Oh baby iyo (is this love yeah)

Baby iyo (is this love)
Wey dey knock for my door
E dey beg make e enter eh (ah ya ga yaga ye ye)
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Obi xtra Lyrics – Baby Yo

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Baby Yo
Release Year: 2021