![2Baba Smile](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/2baba-smile.jpg)
2Baba – Smile Lyrics
Artist: 2Baba
Song: Smile
See the sun in your eyes
Everything that you do i’m in love with it
Loving every laugh i swear
That is why i say, i know i can not hold back on my feelings
Cause the way this girl dey smile
She dey bursting my brain
And no matter what dem say i know *** she dey bursting my brain!
See the way this girl dey smile
She dey bursting my brain
And no matter what dem say i know i would love her eternally
Eh as i dey here so, na only you i see
As i dey here so, na only you fit **darás me
If dеm ask you who you help, tell them say you hеlp me
As i dey here so, i no go lie give you o
And if i catch you oo
I will do everything not to let you go
Call it kidnapping i will hold you down
No more wearing no frown
As i dey here so
Cause the way this girl dey smile
She dey bursting my brain
And no matter what dem say i know ** she dey bursting my brain!
The way this girl dey smile
She dey bursting my brain
And no matter what dem say i know *** she dey burst my brain
Oh na
Na na na na na
Na na na naaaa na
Na na na naaaa na
Oya come here baby
Make i yarn you
The way wey u dey do me
I must talk true
The way u dey totori me eh
Na weytin i no fit hide
Ready for the downloading
Make sure u get space for your memory eh
Omo your barca, inyene confusion
And your manchester, the right proportion
Olohun if i kolombi you eh
Na only me and you go dey ride
So make you feel free to ransack my body ***
The way this girl dey smile
She dey bursting my brain
And no matter what dem say i know *** she dey bursting my brain!
The way this girl dey smile
She dey bursting my brain
And no matter what dem say i know *** she dey burst my brain
You too fine it is a crime, i go arrest you one time
I will lock you for my heart, i dedicate all my time
Just to dey love you
Nobody go touch you eii
As i see you so i no go, i no go let you go
Out of my sight, anywhere u go i will follow follow
I go dey chase you, chase you
See the sun in your eyes
Everything that you do i’m in love with it
Yeeh i’m in love with it
This is more than i can say
All i know is, i know that i cannot deny the way i feel yee
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
2Baba – Officially blind
2Baba – Iheneme
2Baba Lyrics – Smile
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2022