2Baba – Iheneme

2Baba Iheneme

2Baba – Iheneme Lyrics

Artist: 2Baba
Song: Iheneme

Eh Tua
Tuale Tuale
I love you…I love you
Thank you…thank you

I love you, woah
Thank you, thank you, thank you
Merci beau
Obrigado

Gracias
Dan keso
Med ase
Asante sana

Ngatenga
Siyabonga
I love you
Thank you

Me I love the stereo
To the people on stereo
Sotey people forget o
Make dem dance like say no tomorrow

No be small thing
To be giving all the people what them wanting
‘Cause I know you know sey this na live show
For sure e no be eeny meeny miny mo

Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling

E no be beans oh
‘Cause if you wan shele
I go change the things oh
Hey abi no be change you dey want?

Change is always constant
Oya change your style and change your pattern
Sing
Ihe neme ebelebe nya

Something want to happen
And it’s something I cannot tell you oh
‘Cause this something’s very very heavy oh
Ihe neme ebelebe nya

If there’s something you want to show
Make sure like W4, you got the control
No time for story oh
No time for story eh

Sugar na jedi o
Make sure that you ready
Make you no miss this something eh
No time for story eh

Sugar na jedi eh
Make sure that you ready
Make you no miss this something eh
Hey sakpolokpo ha Marica sirica, ericha haha

Hey spiritual
Them never see anything
Them never know wetin want hit them
Them never know what wetin wan touch them

Wan do them, wan follow them
No be small thing
To be giving all the people what them wanting
‘Cause I know you know sey this na live show

For sure e no be eeny meeny miny mo
Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo

This jam that you feeling
E no be beans oh
‘Cause in one time
I go change the things oh

Ihe neme ebelebe nya
Something want to happen oh
And it’s something I cannot tell you oh
‘Cause this something’s very very heavy oh

Ihe neme ebelebe nya
If there’s something you want to show
Make sure like W4 you got the control
No time for story oh

No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh
Make you no miss this something eh

No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you ready eh
Make you no miss this something eh

Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro ohh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro

Ebelebe nya ro oh oh oh oh oh oh
Ihe neme ebelebe nya
Something want to happen
And it’s something I cannot tell you oh

‘Cause this something’s very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there’s something you want to show

Make sure like W4 you got the control
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi o

Make sure that you ready eh
Make you no this miss something
No time for story eh
Sugar na jedi eh

Make sure you ready
Make you no miss something eh
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

2Baba Lyrics – Iheneme

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2018