1da Banton – Summer Love Lyrics
Artist: 1da Banton
Song: Summer Love
Believe, believe, believe
(chant)
Michon
I been dey think say i too sabi (this love thing)
Until dem break my heart oh i see (see sumtin)
And now you dun dey show me love wey dey feel like true love, ye eh
I dey see everything e dey be like true love
But i no wan believe believe believe believe you
Say i no fit believe believe believe believe you
Even when i wan dey believe believe believe believe you ey

Say dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart i dey wish for that special love
Summer love ah

Summer love urh urh
Show me
This love you dey show me
I swear down i dey feel am
Na micheal jackson thriller oh no
Lisa, i swear down she been do me
I no go lie she been fool me
E make me wan lose it
Since u came into my life you make me fall in love
Wetin u dey do me girlie me i never know
I dey follow you from agip down to rumukalagbor
I say okiemute dun rent house for my mind
But i no wan believe believe believe believe you (believe oh)

Original oh
(vocalizing)

Summer love

It’s stg
Original oh
Dem dun do me bad e dun do

Find more lyrics at https://dcslyrics.com

Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
1da Banton – Way Up
1da Banton – No Wahala
Summer Love Lyrics – English Translation
Believe, believe, believe
(nyanyian)
Michon
I been dey think say i too sabi (this love thing)
Until dem break my heart oh i see (see sumtin)
And now you dun dey show me love wey dey feel like true love, ye eh
I dey see everything e dey be like true love
But i no wan believe believe believe believe you
Say i no fit believe believe believe believe you
Even when i wan dey believe believe believe believe you ey
Say i no fit believe believe believe believe you
Say dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart i dey wish for that special love
Summer love ah
Say dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart i dey wish for that special love
Summer love urh urh
Tunjukkan kepadaku
This love you dey show me
I swear down i dey feel am
Na micheal jackson thriller oh no
Lisa, i swear down she been do me
I no go lie she been fool me
E make me wan lose it
Since u came into my life you make me fall in love
Wetin u dey do me girlie me i never know
I dey follow you from agip down to rumukalagbor
I say okiemute dun rent house for my mind
But i no wan believe believe believe believe you (believe oh)
Say i no fit believe believe believe believe you
Even when i wan dey believe believe believe believe you ey
Say i no fit believe believe believe believe you
Original oh
(vocalizing)
Say dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart i dey wish for that special love
Cinta musim panas
But i no wan believe believe believe believe you
Say i no fit believe believe believe believe you
Even when i wan dey believe believe believe believe you ey
Say i no fit believe believe believe believe you
It’s stg
Original oh
Dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart i dey wish for that special love
Cinta musim panas
Say dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart i dey wish for that special love
Cinta musim panas
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
1da Banton Lyrics – Summer Love
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Please support the artist and us by purchasing your favourite music thru our Amazon Music and Apple Music links 🙂

Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Release Year: 2022